Tuesday, 13 May 2014
Conversation between Akpos and a rat: RAT: (With a tiny voice) Hello. MAN: Hello, who am I speaking with? RAT: Na Mr Akpos be dis abi? MAN: Yes! You are speaking wit Mr Akpos. Who is dis please? RAT: So you no recognize my voice abi? Na, me your room mate. MAN: You say what? RAT: Your room mate, Rat. I dey your room now. MAN: I beg your pardon? RAT: Which yeye beg you dey beg. I never chop since yesterday wey you waka comot. I check that place wey you dey put food I no see anything. I check the kitchen, nothing! I even check your fridge, no single food there! E be like say you wan kill me abi? No problem, I just say make I let you know say that your certificate for inside your wardrobe wey dem write 'LAGOS STATE UNIVERSITY', I don eat the "LA" comot. Remaining"GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work you go take "GOS" state university find. Akpos:Bastard,eat am finish,I get the soft and the hard copy,na photocopy you dey eat!
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment